Login     Sign Up
    2. Stayplain Website Design Agency
Guinness World Records don confam say dem know di attempt wey Hilda Baci dey do wit her cook-a-thon, but dem go need verify.

Dis na afta plenti Nigerians enta dia social media page hala dem on top why dem neva publicly acknowledge di record.

So far, Hilda Baci don dey cook for di past 92 hours.
#Henrysmart
    OUR PARTNERS
    1. Coeportal - Best News Website in Ghana. Click the image below to Read more
    2. Stayplain Website Design Agency
    2024 ending Promo 80%
    Press the image to download now
    Promotion